he should be happy Nigerians are kind hearted people..let him come and try it here...anyway am not suprise cus his from the north(boko haram)they are born beggers.......
Nigeria visa everywhere outside the country is not easy to get...a proffersor friend of mine who was going to nigeria for a research was denied a visa...so the south africans shot their mouth,why claiming it was bcus they refuse to pay bribe..well maybe because nigeria name is synanymous with the word bribe...
FREE OSAZE NO WANT YOU!!YOU WAN CHOP 4 WERE U NO WORK ABI...MAYBE U GET BOYFRIEND NOW,BCUS OF MONEY "NO BE SARAH NA HOPEA23"..NA YOUR BOYFRIEND I PITY..
GUY NA YOU KNOW WETING YOU WAN DO WIT UR CHEQUE..E NO CONCERN ANYBODY.....ENJOY JOR..NA E OWN UNA SEE,,IF NA 50CENT,J-ZAY.EMINEM DO THIS ONE NOW UNA GO CLAP FOR RAM,JUST BCUS NA UR FELLOW 9JA U NO GET RESPECT FOR AM...JELOUSY...
always no what you poblish..no be anything wey you hear you go post,,you even dey consider the damage at all?what if this news get to his club?i don tell b4 wetin kelly handsom do na small thing,,your own na naked them go naked you...stupid idiot
WHAT EVER YOUR DICISION IS,IS BEST KNOWN TO YOU,,NO BE THE ONE WEY WE GO ADVICE YOU FINISH NA YOU GO STILL GO DO WAITNIG THEY YOUR MIND,,AFTERALL YOU SAY YOU STILL LOVE HER...REMEMBER SAY NA EUROPE YOU DEY GIRLS NA JUST 2O EURO FOR HERE.....