Show Posts
Pages:
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 ... 85
161  Forum / Relationships & Romance / Re: Why do women moan during sex? (Page 14) on: 26-08-2011 03:00 PM
Wrong number
162  Forum / Relationships & Romance / Re: Why do women moan during sex? (Page 14) on: 26-08-2011 02:55 PM
Mama don confirm

Maybe in the practical sense he might not have skill but in the imaginary sense he might be an expert. LOL
163  Forum / Relationships & Romance / Re: Why do women moan during sex? (Page 14) on: 26-08-2011 02:49 PM
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
164  Forum / Relationships & Romance / Re: THE TOWEL OR THE BABY.............. on: 26-08-2011 02:49 PM
Quote from: jossy4reall on 26-08-2011 02:46 PM
Quote from: 123Sonia on 26-08-2011 02:40 PM
the child, later i dey find the towel Grin Grin Grin Grin Grin

Na lie.....U no fit do am when I dey opposite u dey look Grin Grin
If na man its possible for him but una wey be women.... hmmm I doubt

Ok try me, bring the child and the towel
165  Forum / Relationships & Romance / Re: Why do women moan during sex? (Page 14) on: 26-08-2011 02:46 PM
U no see list wey BSugar post, i cut am there and u dey ask me.

I mean say i dey think of 50, u don hear now Roll Eyes Roll Eyes
166  Forum / Relationships & Romance / Re: THE TOWEL OR THE BABY.............. on: 26-08-2011 02:40 PM
the child, later i dey find the towel Grin Grin Grin Grin Grin
167  Forum / Relationships & Romance / Re: Why do women moan during sex? (Page 13) on: 26-08-2011 02:36 PM
Mama sup, why u dey huh Grin Grin Grin Grin
168  Forum / Relationships & Romance / Re: DO YOU THINK SOCIAL NETWORKING SITES SUCH AS FACEBOOK IS INCREASING INFIDELITY on: 26-08-2011 02:29 PM
LOL
169  Forum / Relationships & Romance / Re: Why do women moan during sex? (Page 13) on: 26-08-2011 02:24 PM
@ Desiresluv20, Kebella and Mallorca i don talk ma own finish, i dey think of 50 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
170  Forum / Relationships & Romance / Re: who are the five most beautiful nollywood actresses (Page 2) on: 26-08-2011 02:14 PM
Quote from: kebella on 26-08-2011 02:02 PM
yu be actress Huh?

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin if u just dey know, na im be say u come late Roll Eyes
171  Forum / Relationships & Romance / Re: who are the five most beautiful nollywood actresses (Page 2) on: 26-08-2011 02:08 PM
Quote from: jossy4reall on 26-08-2011 02:04 PM
Quote from: 123Sonia on 26-08-2011 01:47 PM
Una don turn 5 most beautiful girl in Nollywood post to Marraige concelling and wedding planning Grin Grin

I tire for dem ooo,,, but u are invited to d wedding shaa.........even if u fit come...ya hard sealed envelop wit enuf inside wil be welcome
If u no fit send envelop..........u can send recharge card
Quote from: jossy4reall on 26-08-2011 02:04 PM
Quote from: 123Sonia on 26-08-2011 01:47 PM
Una don turn 5 most beautiful girl in Nollywood post to Marraige concelling and wedding planning Grin Grin

I tire for dem ooo,,, but u are invited to d wedding shaa.........even if u fit come...ya hard sealed envelop wit enuf inside wil be welcome
If u no fit send envelop..........u can send recharge card
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
172  Forum / Relationships & Romance / Re: who are the five most beautiful nollywood actresses on: 26-08-2011 01:55 PM
Quote from: mallorca on 26-08-2011 01:48 PM
Grin Grin Grin Grin

Bros abi na Grin Grin Grin Grin Grin no body even mentioned any actress name LOL
173  Forum / Relationships & Romance / Re: who are the five most beautiful nollywood actresses (Page 2) on: 26-08-2011 01:47 PM
Una don turn 5 most beautiful girl in Nollywood post to Marraige concelling and wedding planning Grin Grin
174  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality Of The Year 2011 [Flymamacita] (Page 22) on: 26-08-2011 01:39 PM
Quote from: 50scent on 26-08-2011 08:31 AM
imagine what  Sad


Afi igba to se dodon pe ko se mo, Imagin dat
175  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: UNITED NATION OFFICE IN ABUJA BOMBED......... (Page 3) on: 26-08-2011 01:34 PM
see question, check the link on the previous page
176  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: UNITED NATION OFFICE IN ABUJA BOMBED......... (Page 3) on: 26-08-2011 01:25 PM
JONATHAN Look at ur country: and there u were shamelessly telling how u will send your Police to help calm LONDON RIOT.

BIG TREE enter your eyes, u no fit remove am but u dey plan to go commot bloom stick wey stand for another person face. NONSENSE  Angry Angry Angry
177  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: UNITED NATION OFFICE IN ABUJA BOMBED......... on: 26-08-2011 12:58 PM
Quote from: babita on 26-08-2011 12:49 PM
boko-haram i beg make una bomb more..make una no forget united kingdom and united state embassy those once need to be bombed...make una carry go more bombing.

 Huh? Huh? Huh? Angry Angry Angry Sad Sad
178  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: UNITED NATION OFFICE IN ABUJA BOMBED......... (Page 2) on: 26-08-2011 12:42 PM
 :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(
179  Forum / The Buzz Central / Re: Prince Okojie And I Are Still Married, Mercy Johnson Is A Second Wife - Lovely on: 26-08-2011 09:51 AM
Quote from: 1daful on 26-08-2011 09:31 AM
i don tire for this ppl case.

No be only u dear. Mctcheeeeeew
180  Forum / The Buzz Central / Re: Prince Okojie And I Are Still Married, Mercy Johnson Is A Second Wife - Lovely on: 26-08-2011 09:50 AM
Quote from: sugaDaddy1forU on 26-08-2011 03:15 AM
LIFE GOES ON GIRL, HE DOESNT WANT U, ALL U GET DO IS TO MOVE ON WITH UR LIFE... EVEN IF U COME BACK TO THAT MARRIAGE 2MORROW, IT WILL NEVER BE SAME LIKE THE TIME U GUYS MET. LOOKING AT THE SITUATION, HE HAS ALREADY MOVE ON WITH HIS LIFE. PLS DONT TRY TO STOP HIM FROM GETTING MARRIED N ANOTHER THING IS THAT HE CAN GET A DIVORCE FROM ANY WHERE IN WORLD WHETHER U'RE THERE OR NOT N IT DOESNT HAVE TO BE WHERE U GUYS GOT MARRIED......


Good talk, the earlier she accept things the way they are the better it will be for her,. Why cry over spilled milk. Abegi life goes on whether Prince or Servant carry go Lovely.

If he loves u he wouldn't have abandoned u and ur lovely kids to follow MJ. Abegi i don dey tire for all this ya cry. He doesn't worth your tears and lamentation.

B4 you marry am u know say na prince and all this Naija Royal family dem too like plenty wives. Abegi
Pages:
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 ... 85