Love naija politics, it can be so funny, bt come to think of it, na only PDP dey dis country? Y una turn d presidency to una papa property wey una dey pass to una children.. Seriously una don try bt make una let anoder party try am, na beg I dey beg una.. |