Quote from: PreetyInstinct on 11-11-2009 08:22 PM
Quote from: diplomatik on 11-11-2009 08:17 PM
Quote from: PreetyInstinct on 11-11-2009 08:14 PM
Quote from: pepigambit on 11-11-2009 08:11 PM
yawa
don gassee dem...
osi who is yoruba?
me ..
Quote from: diplomatik on 11-11-2009 08:23 PM
Quote from: osituga on 11-11-2009 08:19 PM
Quote from: PreetyInstinct on 11-11-2009 08:17 PM
Osi u disgraced our pple don't worry i won't expose u i said u can not understand no be me u go pretend 4...
Why i go pretend lik say i no understand yoruba ...
I can speak the language better than u... ohun ti agba fi ju omode lor ... gboro gboro niiii....
@ Diplo .. Go give the real father the nonsense pikin ... i still want you tho
yeye man...rejecting ur own child...i reject u too jare...i go look for who go take me and my children....
pepi..wetin..u sef say u know want..why u dey harass me na...
Hmmmm i want you ... i no need the pikin na u i want...come make we do another one maybe he go resemble me