Show Posts
Pages:
1 ... 7 8 9 [10] 11 12 13 ... 19
181  Forum / Relationships & Romance / Re: HOLDING HANDS!!!! on: 12-08-2010 12:44 PM
i dey kankpe you know as things dey be small small
182  Forum / Relationships & Romance / Re: HOLDING HANDS!!!! on: 12-08-2010 12:37 PM
thats the spirit i trust you hw are you doing  wify
183  Forum / Relationships & Romance / Re: Lord Have Mercy' My Hrt Yearns 4 Anoda on: 12-08-2010 12:35 PM
my sweet haerth
i dey miss you die
184  Forum / Relationships & Romance / Re: HOLDING HANDS!!!! on: 12-08-2010 12:33 PM
Quote from: Akpan01 on 12-08-2010 11:45 AM
Quote from: esonu on 11-08-2010 12:55 PM
hehehehheeheh Akpan i no fit oooooo... waco get big chest, i no wan make im box me cos of sophie
Grin Grin Grin
Grin Grin Grin who dey laf with you
since when you cook last wey you come here the laf lunch time abeg i dey h
185  Forum / Relationships & Romance / Re: Lord Have Mercy' My Hrt Yearns 4 Anoda on: 12-08-2010 12:28 PM
Quote from: plainheart on 12-08-2010 12:24 PM
Quote from: wallas on 12-08-2010 11:30 AM
plainheart!
can u pls tell me wot took u outta NP this long
i missed u like my mom's Bosom  milk

Wallas, I've been around but kinda busy. But U've been ON & OFF too, cos I missed too.
pls i don t seem to remember the test of that thing i fit come use ur own chek?
186  Forum / Relationships & Romance / Re: My girl friend ask me on: 12-08-2010 11:07 AM
call is intervew or
brb
187  Forum / Relationships & Romance / Re: HOW SOULD U RESPOND IF YOUR WIFE SLAPPED U IN THE PUBLIC? on: 12-08-2010 11:05 AM
i will get her a first class ticket
188  Forum / Relationships & Romance / Re: Lord Have Mercy' My Hrt Yearns 4 Anoda on: 12-08-2010 11:02 AM
am just fine abeg tell miss postre to be faithfull to her first man
189  Forum / Relationships & Romance / Re: Lord Have Mercy' My Hrt Yearns 4 Anoda on: 12-08-2010 10:47 AM
Quote from: Treasure2 on 12-08-2010 10:46 AM
brb
hi baby
190  Forum / Relationships & Romance / Re: Lord Have Mercy' My Hrt Yearns 4 Anoda on: 12-08-2010 10:46 AM
Quote from: sophiebaby on 12-08-2010 10:08 AM
i hear u all. my spirit is now very weak. the thought of the other kips coming to my mind.
please if he is the one doing it will you be happy, will you take it ,can you  stand lossing him
What gose around come s around better stop confusing yourself and start thinking
191  Forum / Relationships & Romance / Re: Y is it dt wn a girl cheats it tken as a sin bt wn its a guy its"its a guy tink" on: 12-08-2010 10:41 AM
yea one should ask him/her self will i take this from my partnar
if no then why do it to the parson
192  Forum / Relationships & Romance / Re: Y is it dt wn a girl cheats it tken as a sin bt wn its a guy its"its a guy tink" on: 12-08-2010 10:37 AM
Quote from: evilgenius on 12-08-2010 10:17 AM
try it with me may be ur guy will forgive u. atleast we can influence change and it starts when we decide
i will tell you good bye i not look bark i cant stand it and i dont do it
its very wrong i see the parson as too cheep and a parson withiut control
193  Forum / Relationships & Romance / Re: Lord Have Mercy' My Hrt Yearns 4 Anoda on: 12-08-2010 10:32 AM
please no trow way  what you have cos of what your dreaming of
194  Forum / Relationships & Romance / Re: Lord Have Mercy' My Hrt Yearns 4 Anoda on: 12-08-2010 10:31 AM
Quote from: sophiebaby on 12-08-2010 09:36 AM
Am In a long distance relationship of which some might know. And now my heart is yearning for another seriously.
i really don't know what to do now. Am confused to the extreem.

What do i do?
pls are you in love with the new guy or are you lost please which of them are you ready to acept his weak point that wre you belong
195  Forum / Forum Games / Re: yes or no on: 12-08-2010 10:12 AM
Quote from: qunodinga on 11-08-2010 03:08 PM
@JEBBS YES/NO?Huh?

I GUESS THE NEXT PRESIDENT IS QUNODINGA!
yes
i love QUNOinga
196  Forum / Relationships & Romance / Re: HOLDING HANDS!!!! on: 11-08-2010 01:01 PM
Quote from: sophiebaby on 11-08-2010 12:59 PM
waco na red card for where i dey
THATS GOOD COS I GET GREEN CARD FOR YOU HOP YOU DONT MIND OJI ISI AGHO MGBO
197  Forum / Relationships & Romance / Re: 12 SIGNS TO KNOW YOU'RE FALLING IN LOVE on: 11-08-2010 12:58 PM
Quote from: Treasure2 on 11-08-2010 12:14 PM
Quote from: chuka4fun on 11-08-2010 10:54 AM
Quote from: docreala on 11-08-2010 10:28 AM
can tell,
i know foothballer they reach 10 for your side how you go fit tell
Na really wa for UUUUUUUUU?  U dey wound oooooooooooo.
HU BABY NO WARRY WE DAY KAMKPE
198  Forum / Relationships & Romance / Re: GUYS GUYS GUYS...... WAHALA DEY OO on: 11-08-2010 12:57 PM
Quote from: blessedme on 11-08-2010 12:49 PM
Quote from: chuka4fun on 11-08-2010 12:13 PM
Quote from: blessedme on 11-08-2010 11:44 AM
Quote from: chuka4fun on 11-08-2010 11:37 AM
Quote from: blessedme on 11-08-2010 11:31 AM
Quote from: chuka4fun on 11-08-2010 11:07 AM
Quote from: blessedme on 11-08-2010 11:01 AM
ok sorry u hear, take hankie clean ya tears
no i will not stop unlesss you come over you know wat i mean eh eh eh eh
ok take bucket cry full am, i go come next week, so continue crying till i com u hear Grin Grin
you chop okoro abi mek i dey de cry till nest week, that one no work i no cry again
wen i beg u no cry again u refuse, now i give u bucket make u cry full am, na im u no want cry again?
oya wipe ya tears i dey com
ehe now your talking ,no time to wast abeg i don the do weight lift small sma'll
lift well oo
TRUST ME BABY TRUST ME ITS GONNA BE HOT
199  Forum / Forum Games / Re: Will you kiss the person above you???? on: 11-08-2010 12:56 PM
NNE NWAYOOO YES AND YES AND YES
200  Forum / Relationships & Romance / Re: WILL YOU ALLOW?? on: 11-08-2010 12:31 PM
PASSING
Pages:
1 ... 7 8 9 [10] 11 12 13 ... 19