Show Posts
Pages:
1 ... 7 8 9 [10]
181  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: How long should be spent in the bathroom? on: 15-11-2010 11:08 PM
Na una Problem. i bi like sey Newz 
don finish sry i mean gossip. Well
make my name. Oma-uma asa aru
No 1. of Naijapals cum Nwa chukwu
Rara Ahu igbo land
dat wan dey important ooh.
182  Forum / The Buzz Central / Re: Mike Ezuronye White Wedding Pictures on: 15-11-2010 10:38 PM
Bros tan God say u don marry.  
No deny ur wyf 2 pick ur call.
If u doam na wahala oowh.  
Even de wyf mek u no dey
make wahala 4 every small small  
kiss we de bor-bor go dey kiss  
4 movies na dat kiss dey bring bred  
nd borta 4 house wey de unborn
maybe born wans go shop. Becos  
no mata how advice dat bor-bor ei still
go kiss. No vex 4 ram. Na my small advice.
Nwanne nor nma. Am happy 4 u.
 Grin Grin
183  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: woman gives birth to a snake on: 29-10-2010 06:14 PM
Quote from: Commonsense on 29-10-2010 05:55 PM
Rubbish. ''The snake was headless and tailless'', then how do you know it's a snake. I am sure that's an extraordinary hookworm, roundworm or tapeworm.
  hahahahahahaha ur funny though.
184  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Obasanjo donates chapel on: 27-10-2010 10:56 PM
i no carry anything 4 mind ooo except my two Bosom
185  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Obasanjo donates chapel on: 27-10-2010 10:45 PM
Hope sey e no get bizness 4 back of his head.
make una no fight me na question i dey ask.
186  Forum / Relationships & Romance / Re: British Vicar, Rev Coward To Marry Nigerian Gay on: 21-08-2010 09:53 PM
Quote from: prince316 on 21-08-2010 09:12 PM
ahahaha una bible say make una no judge na!!!  just go and pay more money to the church and 4get what the man of God is doing.... fake people.. as e don Bad now una go say na satan send am..
bros i weak 4 u oooh. I be like sey u follow.
187  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigeria Ranks Second in Lowest Living Condition on: 19-08-2010 08:00 PM
I DON RID EVERYTHIN WEY UNA DON WRITE. DE GUD AND DE BAD
ONE WEY 4 MEK MI VEX SAY NAIJA NO CARRI LAST.  
LIKE UNA NO SEY NAIJA NO DEY CARRI LAST KWATA- KWATA NA  
DRAW. BAD CONDITION. Cool
Pages:
1 ... 7 8 9 [10]