Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 15
21  Forum / Celebrity Talk & Discussions / Re: Chioma Akpotha Gets Harrassed by Policemen in Enugu! on: 4-06-2014 09:04 PM
Abeg.......chioma go sleep......no dey shout traditional shouting for here.
22  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Male Teacher had Sex With a 16-Year-Old Student & Gave Him HIV (Photo) on: 4-06-2014 09:01 PM
Dis guy na badddd a anusy master........he com even dash d small HIV join self.......abeg make dem delete dis guy fast.
23  Forum / The Buzz Central / Re: Uchenna Nnanna Won’t Dump Acting After Marriage - Associate on: 4-06-2014 08:57 PM
Uchenna welcome to Europe n Spain to be presisly.......... U go hear am wehen......na tomatoes farm u want to go work ooooo.hmmm.....if beta shine ur eyes oooo.....stay Spain small n go back to naija go continue acting or establish so tin ooo,Europe don burst oooo mostly Spain..... Pippo dey gbagi comot oooo.
24  Forum / The Buzz Central / Re: Stella Damasus Is My Confidant—Daniel Ademinokan on: 4-06-2014 08:49 PM
Daniel na u sabi.....n u Stella ur Matta dey ground.
25  Forum / The Buzz Central / Re: Jennifer Lopez Boyfriend is Cheatin on Her With a Transgender on: 4-06-2014 08:47 PM
I beg make I pass....y u dey hala  Sofie....If na bakpororo for warri send u those SMS u for no dey yann like dis,bicos na Lopez guy  now u dey shout.....na today wetin u expect before wen u turn urself to woman.......hiss...... anusy.

26  Forum / The Buzz Central / Re: Jennifer Lopez Boyfriend is Cheatin on Her With a Transgender on: 4-06-2014 08:42 PM
I beg make I pass....y u dey gala Sofie....I na bakpororo for warri send u those SMS u for no dey yann like dis,bicos na Lopez u now u dey shout.....na today wetin u expect before wen u turn urself to woman.......hiss...... anusy.

27  Forum / The Buzz Central / Re: Just Like Beyonce, Omawumi Hides Her Daughter’s Face In an Adorable Photo on: 4-06-2014 08:34 PM
Dem want take d pikin face go take loan for bank?abegi.......faceoff.
28  Forum / The Buzz Central / Re: Press statement: Husband calls for prayers for Kefee who's in coma on: 4-06-2014 08:31 PM
Kefee......u are a child of God right from ur childhood his presence is always with u,so u shall not die but live n declare d word of the lord,in Jesus Name.Amen
29  Forum / The Buzz Central / Re: Femi Otedola’s Daughter’s ‘unusual’ Display At Grandfather’s Burial Ceremony on: 3-06-2014 08:06 PM
Correct babe!
30  Forum / Celebrity Talk & Discussions / Re: Wizkid’s First Ever Girlfriend, Sophie Now Chilling With Another Bigboy on: 3-06-2014 08:04 PM
Before nkor.......dem circumsized her for only WizKids?
.
31  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Justin Beiber Hangs Out With Obama's Daughters - See Photos on: 3-06-2014 08:01 PM
Justin....Justin.....Justin,na how many times I call u so........no shoot bird mama fly oooo.


.
32  Forum / The Buzz Central / Re: President Jonathan’s Daughter’s Honeymoon (SEE PHOTOS) on: 3-06-2014 07:59 PM
Na so make d love last oooo.if I hear any kperegede....na Abuja direct.
33  Forum / The Buzz Central / Re: Female American Rapper, Trina RockStarr Puts Her Punani On Public Display Live on: 3-06-2014 07:56 PM
See......No.11.......wahala dey ooo.
34  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 324 Lagos Bus Drivers Fail Hard Drugs, Alcohol, Eye Tests on: 3-06-2014 07:53 PM
Hahaha......naija Una no go kill me......Una no kno say na ogogoro be d fuel wen danfo drivers take dey shine their eyes........d screening go hard ooo.
35  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 324 Lagos Bus Drivers Fail Hard Drugs, Alcohol, Eye Tests on: 3-06-2014 07:53 PM
Hahaha......naija Una no go kill me......Una no kno say na ogogoro be d fuel wen danfo drivers take dey shine their eyes........d screening go hard ooo.
36  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Commercial S*X Workers Cry Out Over Low Patronage In Bauchi on: 3-06-2014 07:49 PM
E be.....like say Una dey find massive doking......dem dey find solution to naija problem Una dey shout traditional shouting. Hiss.
37  Forum / The Buzz Central / Re: There Is segxwal Harassment In Nollywood'- Actress Banke Adewunmi on: 3-06-2014 07:45 PM
Na today.........abegi.
38  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Couple Claims $50M Lotto Max Prize After Losing Ticket in Toronto...... on: 3-06-2014 07:42 PM
Wat shall be must be. Grin
39  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Seven Killed As Christian Youths Attack Sapele Mosque on: 8-01-2012 01:56 PM
GREAT SAFIRIAN I HAIL UNA OOOOOOOOOOOOOOOOOOOO WE CANNOT CARRY LAST NA.I TALK AM SAY IF D MUSLIM DO ANY HOW DEM GO SEE ANYHOW TOO.I MAKE UNA CHASE ALL OF DEM COMMOT 4 SAFI.NO TIME MY GUYS...................................................................10 KPOZAAAAAAAAAA 4 UNA...................
40  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Rebels Place $1.3 Million Dollar Bounty On Gaddafi's Head (Page 2) on: 26-08-2011 12:45 PM
NA BICOS OF OIL NA HIM DEM FIGHT GADAFFI IT IS  CLEAR BICOS D ECONOMY OF EUROPE IS GOING DOWN.DIS IS PURE OPPRESSION I HAIL GADAFFI 4 HIS BRAVENESS NA D ONLY MAN WEN FIT DEY CHALLENGE D WESTERN WORLD.
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 15