Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 10
21  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: ONLY IN CHINA: Snake With A Foot Found In China (PHOTO) on: 1-08-2013 10:51 PM
U won tell mi sey dis snake xcape God curse and purnishment  ?
Abi no bi tumor dey worri de snake?  Grin  Grin

22  Forum / The Buzz Central / Re: Trouble?? Nadia Buari Posts Heart Breaking Tweets, Did Jim Iyke Play Her? on: 23-06-2013 10:56 PM
Mumu...fool de fools cos mi i don full since.
Wetin concern Jim 4 dis talk?! amibor
 Grin Grin
23  Forum / The Buzz Central / Re: Jim iyke and Nadia Buari confirm their relationship on twitter on: 24-05-2013 11:54 PM
 She won marry Jim bcos of Naija Passport?
Abi Jim won marry am for Ghana passport?

Anyhow, mek we no hear sey Jim ( Shagari) declear
Ghana Most Go!!
OR
Na Dia ( Buhari ) declear Naija Most Go!!
Celebrity Marrages dey bi lyk film.

Oga Jim in own twit u sey " Love is A fcukin Thang"
Hahaha...I undastand am well well.
If u finish de fcukin tin mek u pass am 4 mi ooh.
But if na real Love holdam well well.  Grin Grin Grin

Wishin all de best 2 u  Bro!  Wink Wink Wink


24  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Michael Adebolajo "Mujahid" Is One Of The Nigerian Woolwich Terrorist Attackers (Page 10) on: 23-05-2013 10:37 PM
                                              Too Bad!!!
                                   Wat is it but did religon?!I
                                     If ur converted , u kill.u
                                 and if u denouce it they'll kill u.
25  Forum / Politics / Re: VIDEO: Nigeria Will Become History If I Am Arrested-Asari Dokubo (Page 7) on: 13-05-2013 10:40 PM

who get gun powder?
26  Forum / Sports / Re: I Wished I Had Played For Sir Alex - Mikel Obi Confesses on: 11-05-2013 12:39 AM

Wia de twit dey? Why u no post am..
C mi na Arsenal Fan but no com put
war 4 futbal loving people. Mikels
decision for playin 4 Chelsea is de
best and biggest of his carear. he has made.
ANDERSON of Man U will bear him
witness. He has won virtually all de titles
From PL, FA and CL. Wat more?

Onye noro ebe ono, ebe n'o onoghi
ana agu ya!!  Wink Wink Wink
27  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Barcelona Fan Beheads Real Madrid-Supporting Friend… on: 15-03-2013 09:59 PM
mek i talk?
28  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING NEWS: Human parts seller caught red handed in Osun state (PHOTO) (Page 6) on: 15-03-2013 02:21 AM
They could be posible buyers. Pls squize de information
out from him b4 granding him nd cuprits lyk egusi and
save dia remains in an ash bottle for anoda idiot dat wouldnt
learn to make tea or sok garri 4 dem.
 Angry Angry Angry
29  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING NEWS: Human parts seller caught red handed in Osun state (PHOTO) (Page 6) on: 15-03-2013 02:07 AM
This setan beptized man-mal could have
been rich, more firmous, hero, loved. praised
by most Nigerian if he has gone down to the
northern Nigeri wia boko haram resides.kill
as many as possible. maybe he could have
granted permit from the government to continue
a gud work. If he finish in Naija, Mali is also anoda
close area in W.Africa. Sumalia, Afgan etc. E no go
dose area to carry out dis dispeakable act. Maybe de victim
na person hin dey querel for land mata.

Abeg government no killam now cos dia ar many info dis
Ekwensu odu ogologo ( setan with long tale) has de could be vital
to apprehend de customers. Jst c de man face, i no sure sey death
go fit killam! And i bet u polliticians, illigal Doctors, Native doctors,
Alahaji''s, Obas, Ndi Ezes

30  Forum / The Buzz Central / Re: [Photo Gallery] Checkout K1 De Ultimate's Monster Mansion (Page 6) on: 22-10-2012 01:57 AM

shoo!!na heim dey sing abi na him dey remix
na gud palace ooh. E bi lyk sey de fowerside na
 de berial ground Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
31  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Oshiomhole Frees Two Prisoners Condemned To Death on: 22-10-2012 01:22 AM
 one in a million can .dis and he de governor of edo state has taken de lead.
God will forsake ur sins too. Smiley Smiley Smiley
32  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 24-Yr-Old Nigerian Undergraduate Builds Working Helicopter From Junk on: 5-09-2012 12:04 AM

gboza for u broda.
NAFDAC don testam?
just to mek sure sey na
tested and trusted.
Drive with care if e
dey run for grond or
fly with care if e dey
fly 4 up.
no wintchy go catch 4 up
nor boko for grond
only if no go carri dem
4 dis erompuleni.
  Grin Grin Grin
33  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: LETS RECOUNT OUR CHILD-HOOD HABITS on: 21-08-2012 02:05 PM
Quote from: kattie77 on 21-08-2012 12:09 PM
awwww so touching ,u nearly brought tears to my eyes,although we were all kpakos we still had more fun than d ajeboters

thankz babe...at least God is bizy cleanin our kpakoticness.
And He's wearin us ajebotic cloths.
i hope ur wearin ur own? Grin Grin Grin
34  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: LETS RECOUNT OUR CHILD-HOOD HABITS (Page 3) on: 21-08-2012 02:14 AM
Less i 4get i even shit
clean yash for walls
35  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: LETS RECOUNT OUR CHILD-HOOD HABITS on: 21-08-2012 02:09 AM

Really kpako life then.
i did all of de above
plus useing sweepin broom
as my toothpick.
using sand and chacoal as my toothpaste
and my finger as my toothbrush.
Used pawpaw leaves and sand as my vim.
Trucksoap was my tura soap.
Groundnut oil was my pourmade in de hamertan season.
pastic bag was my shoes and soks in de hamertan season
watched movie from de nebors window and must wash my
legs or de entire body  if am allowed to come in 2 watch de movie.
so many tins happped den. Everone has a story to tell.
 But i think God life don dey get shape.
W8 4 ur tym God will lift u up.
 Grin Grin Grin
36  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: [Photos] Is This Where Nigeria Is Going? on: 15-08-2012 01:36 AM
To be honest Nigeria has failed :-
My grand papa
My grand mama
My papa
My mama
My oncu
My anti
Failed me
My broda
My sisita
Even my broda and sisita chudren dem.
I tink e fail u too as e take fail me. If not
Tell me wetin dey mek u feel proud sey bi Nigerian.
As for mi na only dis musicians dey mek me sey i bi
''Naija'' no bi  ''Nigeria''
If e pain u sorri but i no c any tin 4 fish head.
37  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: REINCARNATED (Snoop Dogg): Official Documentary Trailer (Page 8) on: 2-08-2012 11:13 PM
Snoop lizard...sry snoop lion, i no follow call u names oooh.

my name na onye-uru-ahia
my shop nomba na 37A line.
wen weed go push u share moni mek
u remember me first oooh.
38  Forum / Relationships & Romance / Re: I love her as she loves me but her profession discourage me on: 21-07-2012 01:10 AM
Quote from: athena on 21-07-2012 12:30 AM
Follow your heart
.

which hart wen he go follow?
Hart wey don los
39  Forum / Relationships & Romance / Re: I love her as she loves me but her profession discourage me on: 21-07-2012 01:07 AM

u dey creazx 4 askin Naijapal dis question.
oya wey my snuff make i put 4 nose.
 Grin Grin Grin

40  Forum / The Buzz Central / Re: Newly wedded Uche Jumbo returns to Nigeria without her husband on: 6-06-2012 08:40 PM
Na u dey post de namesa of unmarried
actreses...Now dat shes married...
'' she had better be single'' my advice
to u mr poster. GO chop shit.
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 10