Show Posts
Pages:
1 [2]
21  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NIGERIAN GIRL STRIPED NAKED FOR STEALING A BLACKBERRY PHONE (Video inclusive) on: 6-12-2011 12:45 AM
this is sheer wickedness and dehuminisation of the female race. Naija men na wa for una ooo una don cast bad dad
22  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: LMAO!!!! Interview With Ugandan Woman On Issues Concerning The Society on: 2-12-2011 03:01 AM
the gal fine sha!
23  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: France's Juppe pledges support against Nigerian extremists on: 2-12-2011 02:55 AM
Oga Joe talk true wetin be ya cut inside? You wan tell me say Nigerian Army rated one of the best in the world no fit handle Boko Haram?
Time don reach make you begin talk true. Haba oga Joe you dey shame me day by day ooo
24  Forum / Politics / Re: HOW NIGERIANS ARE BEEN MALTREATED IN MALAYSIA FOR DOING NOTHING WRONG on: 27-11-2011 05:15 PM
omo you no get case! ntooo for you. you be student, you get that kind car. you pick moni yet you still dey dey block road for people we never pick. just dey go bongo make others get chance too.
we know wetin dey go on here. all of us na students na. student my boot laces. student wey dey wear gucci sunshades. if i be the eke i for collect your gucci pata too and ya christian doir belt too. omo no dey talk this kind thing for public again abeg. i suer say you just dey come from club and you dey play loud music na im the chinko man (coa na chinko go do that kin tin)hit you from behind make you lower ya music. student koo student ni? in short omo dey go house december don reach and no come back again. if not i go report yo by my self say you dey block road for others.
25  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Goodluck Jonathan Throws "Surprise" Lavish Birthday Party For His Wife, Patience on: 28-10-2011 10:00 PM
Oga Joe na wa you oo. You just be like dat man for proverb wey dey pursue rat even as im house dey burn. Ha! omo e be like say you no get priority at all. I dey surprise for you ooo. even if not for anything why you go do that kind thing? na im be say you no get any kind respect for your country at all. Oga Joe abeg i wan ask you dis qoestion: since wey dem born you and since wey you dey read book (I know say you get pali well well)and since wey you dey you bet waka from country to country (we know all de waka waka wey you dey do), which president don leave him country waka fly not less than 25 hours in the air to go celebrate im wife birthday without an ulterior motive?
Oga joe tell us true. wetin you go there go do? you no get shame? i been think say you be learned man......
ok i know now you go buy property? because i know say dem dey advertise property for sale in Australian.
Oga Joe na wa ooo. You dey shame me oo. The thing wey dey pain me pass be say after you carry our moni go give those bloody oyibo people make dem keep for you, na you go still carry our government go borrow the money again. you no fit invest the moni for 9ija..?
Oga Joe i go stop here ......me and you still get talk
Pages:
1 [2]