Show Posts
|
Pages: |
23
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Burial Photos For Eagles Star, Rashidi Yekini |
on: 7-05-2012 05:05 PM
| 1million my foot, is,nt dat medicine after death, infarct Nigeria is not what dieying for imagine someone like yekini has been sick for ova five years and our stupid fg kept silent dey did not even fly him abroad for proper medical care, now his gone you are bringing 1million, i wish say na yhu die? | | |
34
|
Forum / The Buzz Central / Re: OGE OKOYE BOUNCED AT EVENT |
on: 10-04-2012 05:09 PM
| daz one tins with naija pple yhur famours has noting to do with dis, simple instrution da hard una to take even in our last metting obama 4get him membership card i personal work him out, him go house go bring am, make una da try da folo simple instrution? | | | |