For wetin na
I'm a chief, woman no fit touch my head oo
other areas are allowed, not my head
she fit touch from shoulders to my 3rd leg
that place make sense
werrin dey for dat ya dada hair sef....
U no go understand na... una no get chief
for village?
@ Diplo ![Angry](talk/Smileys/classic/angry.gif.pagespeed.ce.jyKbQ8THpC.gif)