How dem go leave the money wey one currupt official go just chop like that ?
Abeg my guys make una take una money joor
![Smiley](talk/Smileys/classic/smiley.gif.pagespeed.ce.d1AeqJSrkK.gif)
All leaders are not like ours here man at least they paid them without dm requesting here hell go break before they even pay them and I wanna believe dt those dt did dt will make sure the money is used for the necessary project by d way, d players wouldn't v don dt if dey don't trust dr leaders....