Show Posts
Pages:
1 ... 11 12 13 [14]
261  Forum / Sports / Re: Ronaldo vs. Ibrahimovic - Who Has Made The More Impressive on: 24-09-2009 06:05 AM
I think I like Ibrahimovic but Ronaldo is making waves in Madrid... He score five goal in only three matches is big perform... He is good...
262  Forum / Sports / Re: Wigan Athletic Vs. Chelsea [Sat 26 Sep, Premier League] on: 24-09-2009 06:01 AM
Nice football 4 da B L U E S.... Winning is the answer...
263  Forum / Sports / Re: Mikel Obi VS Lionel Messi on: 24-09-2009 05:42 AM
All of una dey crazy... say Mikel no serve him country, na him go make una want kill the guy... how many contribution una done give Naija? The guy no watin him dey do.... Naija done spoil and him no want follow corrupt Naija.... Make una go talk to pple wey first spoil Naija and leave the guy alone.... Una carry bad belly come dey compare midfielder with striker.. Mumu pple, if midfielder no work out ball give striker... how him go manage score? Mikel dey good 4 him position... Messi dey good 4 him own position.... Argentina dey care 4 their players while Naija no send any body.... When Kalu get injury how many Naija pple contribute to him medication.... If Naija need service 4rm Naija pple then make we make our country good first... appreciate our citizen and give us watin we deserve... Abeg make una no open mouth dey talk rubbish if u dey 4 Mikel shoe u go do more than dat...
264  Forum / Sports / Re: Man. U vs man. City on: 22-09-2009 03:25 AM
Quote from: josh2424 on 21-09-2009 11:17 PM
I'm the champion of England and noody can take it away from me. MAN U

Stori... Akuko... Wake up 4rm sleep jari
265  Forum / Sports / Re: Man. U vs man. City on: 22-09-2009 03:19 AM
Quote from: RosemaryI on 21-09-2009 11:58 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 20-09-2009 11:46 PM
Hmmmm man u suck!!!! they are sooo lucky they will face my team the blues!!!! and we shall see i hate them with passion:(

you better go and join a team and stop being weak.blue ko... black ni...

Which team u want make him join? That una akamu team wey dey use wayo win match.
Instead wey u go carry urself answer the topic wey dey on board u dey carry ur bad belly waka...
Una go hear nwiii..
Pages:
1 ... 11 12 13 [14]