Just imagin Nigerian Country dat u are notin even Cho of 99/ percent of life useless Leaders No load,no water,no Light,no Health care,no education,Not even Buses 4 de Mass,na God go deliver dat Country .
guy you fall ma hand no be small o, wetin she talk wetin you dey talk? must u insult people here or wat business av u gat with her comment? all politicians are same Guy u be mad man na People like una make 9ija no Good 2day,
Baba!!!!!!! U and Atiku are same same o. No go dey call kettle black wen u be pot o ebe though I don't like Atiku for any position, not even as houseboy. I dont like any of dem at all cause their all useless
who do we blame? Goverment of cause,in Western Contury all de Houses is Build by Company because dear is in Control of everythings But our own Turn everythings upside down with dem know is to pack money in Bank useless Leaders
Unbelievable, this plague of prostitution of 9ja girls na too much....can't u girls talk to each other to give good advice to yourselves.....puahh If only dem can hear