Oh my God! this is eye soaring cnt believe this is happening to a country like Nigeria , the giant of Africa well my prayers for those battered by this incident is may their innocent souls rest in peace and for the Boko idiots their souls are already destroyed and hell fire await :'(s every1 of them.
From what my lecturer taught me EFFECTIVE COMMUNICATION is meaningless if the true meaning and essense of info. conveyed is not understood by its targeted AUDIENCE. Patrick I think u need to chk urself out seriously
Nawa for u o this HI HI master i wonder when u go wake up frm sleep , jst kip dey HI one day u go hi up so tey u no go fit come down ;na that time we go carry u go Psychiatrist hospital. mtchew!!!
Leave her alone the one who took the picture with their phone was also cheating and was just jealous because the girl decided not to share the paper.... lol
Ya u might be right simply bcos she no want share d expo wit am ... d babe na correct babe abeg mek una leave her jare if JAMB don bite u sveral times no body will advice u what to do next time; i dey talk am from experience. Gkbam
Black axe, black bra, vickings, dey bam, dey well, bla...bla...bla.. no kain name we no go hear. Bra wey be woman brazier sef don turn to cult name. Wetin dey happen? Cult na vitamin C? wetin all these yeye cult dey give dem for body? mumu people go just dey kill themselves for no just cause. Abeg oga police make una luck those fools for prison forever. Dem don spoil our young society with their rubbish beliefs. Make dem cult themselves to hell inside prison. Animals!!
This is great and its not a new thing cos Nigerians over the years have always set the world record in mathematics especially in competitions. In my sch here in UK, Nigerians are always undoubtedly the best in maths, and calculation courses. Am really impressed for thes 2 luvly twins
very GOOD Naija I luv my country infact i will help them to fish out every south african living 4 Naija "tit for tat" ..... :-XHIV AID country dem dey craze thunder fire SOUTH Africans
WTF!! is all these South Africans are racists infact dem they craze I pray mek Naija government wake up pursue all non - citizens away for one reason or the other cos this rubbish and insult too much. Just look at at south africa wey be slave under white ppl 4 many yrs and na dem carry HIV aids pass, come get power to deport Nigerians???
WTF, shit complete ABOMINATION!!!! jst look at all of them the stupid man doesn't understand the meaning of 'remorse' opened his dirty gutter to vomit “ remorse? no. There was nothing like that. It was just like any other girl”.