Dguy soyayar ka will mean- your love or your romance not i love you. You need to hear Ese and Blacky's release of 1994 or the song 'yarinya inna son ki im ba ki ba sai rijiya'
Sleemkenn abeg go and re.introduce your gal in the real light or forget her SexyJuly don't mind them nothing go near you i dey ya side. Xtrince you sef take cover or else....
Dguy Soyayar means romance. I lived in the North for 14 years. experience is the best teacher. Diplomatic i no sabi spelling by the way i never see the missile wey you say dey come