Show Posts
Pages:
1 ... 33 34 35 [36]
701  Forum / Relationships & Romance / Re: A man that cooks on: 24-09-2009 07:19 AM
I love cooking ,dis inspired my girlfriend.....i believe men can cook its fun.jst like mine
702  Forum / Relationships & Romance / Re: Who will be my YORI YORI? on: 20-09-2009 05:26 AM
Quote from: ladyc19 on 19-09-2009 03:56 PM
Quote from: Akpan01 on 16-09-2009 04:04 PM
KEEP ON WATING FRYED BIRD GO ENTER YA MOUTH YEYE
   LOL
hey hw u doin?
703  Forum / Relationships & Romance / Re: Who will be my YORI YORI? on: 20-09-2009 05:15 AM
Hey! Non jst com here com dey make mouth...e sabi say girl no cheap for here. U beta go n make money feed d naija girl wey go be ur yori yori[font=][/font]
704  Forum / Relationships & Romance / Re: How my wedding to Kefee ended - Alec Godwin on: 19-09-2009 09:25 AM
He shld ve pop kefee in d first place....pop d questn man! She 's urs
Pages:
1 ... 33 34 35 [36]