Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: Is it normal to still be in love with your 1st love after 7yrs of breakup? on: 1-11-2008 01:32 PM
ebi like say you no get girlfriend that is why you dey talk for your friend abi
2  Forum / Relationships & Romance / Re: Is it normal to still be in love with your 1st love after 7yrs of breakup? on: 1-11-2008 01:29 PM
listen my guy tell that your guy say make him no forget say the girl no dey around so no matter wetin him dey feel now no go help am. make him try find somebody else, i wish am the best of luck, i go dey pray for am.
3  Forum / Relationships & Romance / Re: LOVE AND MONEY.......NO MONEY, NO LOVE. THAT IS D POPULAR SAYING OF WOMEN NOW... on: 1-11-2008 01:08 PM
Guy you dey lie, na because sey younever find true love that why you dey talk like that.
4  Forum / Relationships & Romance / Re: Is it normal to still be in love with your 1st love after 7yrs of breakup? on: 1-11-2008 01:05 PM
na wa oooooo.. but it's possible not because he did not get consoled, but the feeling ofbeing in love cannot be mistaken for that,  love is life it's self.
remember, you said first love, which is not that easy to forget, serious i dey feel you my guy carry on.
Pages: