Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: Settling Arguements on: 18-08-2010 07:39 AM
friends to have good sex u must be mentally,physically involved u cannot hav finished quarelling and flow into sex both of you will look stupid to urselves when in or after the act cos it wont change anything. sex cannot solve argument it can only put it on pause to be continued. Dialogue, petting will just do Roll Eyes Grin
2  Forum / The Buzz Central / Re: Make una come see ohhh RMD don giv 2 gals belle. on: 10-08-2010 07:12 AM
 Cool nonsense which day we go hear better story well i know say to press na bad thing na him be story good story no dey sell Cool
3  Forum / The Buzz Central / Re: Ini Edo's Lesbianism Scandal.....Husband Threatens To Kill... on: 9-08-2010 09:20 PM
Bible say na wa to u if all men speak weell of you. dat is to say smtyms some wrong gist go show face tht one mean say u dey happen........d que b say na how u dey take happen?.......ini nobody says u should not happen oooo but think it in wht way are u happening? 
4  Forum / The Buzz Central / Re: Ini Edo's Lesbianism Scandal.....Husband Threatens To Kill... on: 8-08-2010 09:06 PM
all of una sef so una no hear say "INI" hussy no well since? him just the recover ooooooo make una no blame am ooo Shocked Shocked Grin
5  Forum / Relationships & Romance / Re: Graduate Girls and Eleventh Hour Marriage! Why? on: 8-08-2010 08:58 PM
everydody sha know the road wey lead to him house abi.....if i begin the ask una the road to my house make una know say i no well again all the gals wey dey do like that dem no well....they no know road to their house thats why they won go abroad when they don well na him they go com dey com bak house make una no blame them na wetin sickness dey cause b that..... :'( :'( :'( Roll Eyes
6  Forum / Relationships & Romance / Re: Man sleeping with mother as wife - custom on: 22-04-2009 02:50 PM
 Huh? Huh? Huh?
Meeeeen i think theres a need to check that guy properly, he should be responsible for his dads death and that means they have been doing it even b4 the death pls forget about tradition and take him for questioning bcos tradition has so blinded their eyes that they dont even want to know what killed him.pls he needs to be ask some good que. for his wife she is to blame how could she marry a person without knowing his customs?? she is just messed up and she will live with that pain for the rest of her life Tongue
7  Forum / Family / Re: Man, 38, kills wife for refusing him sex on: 18-11-2008 11:25 AM
Who knows how long she had put the man on a fast? now it was time to break and would refuse him,what do u xpect? A hungry man is an angry man.
Pages: