anybody talkin about increase of pro-ashwo,is like a new person in dis town or tryin 2 play wit us,bcus e don teh wey yanshy dey back,under rain under sun dem dey,no leave no transfer,you wil say price has changed wit dis hash weather(economy meltdown).there price na motor price.