Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: i am pregnant on: 26-11-2008 11:22 AM
Quote from: elizatops on 18-11-2008 04:46 PM
Quote from: eagleseyez on 18-11-2008 04:42 PM
@ eliza
i gree say i be ur grandpapa, am so proud of that, but try dey tell ppl truth now about ur age....why una too dey lie abt age?....if i be ur bf, i must ask u for ur birth certificate


hahahahahahahaha
tank God say u no be my bf
if not ..........


Abeg, Wetin for hAppen oh!, Abeg I wan know the end of the story, Abi You no wan give grandpa, grandson or what? Abeg, TRy let me under/overstand:D
2  Forum / Family / Re: Man, 38, kills wife for refusing him sex on: 26-11-2008 11:18 AM
Quote from: prencess on 17-10-2008 09:47 PM
abi tantalizer Grin Grin Grin Grin Grin

How can it be tantilizing, when the tantalized wife has been..... eh he he ,
3  Forum / Family / Re: Man, 38, kills wife for refusing him sex on: 26-11-2008 11:17 AM
Quote from: prencess on 17-10-2008 09:47 PM
abi tantalizer Grin Grin Grin Grin Grin

How can it be tantilizing, when the tantalized wife has been..... eh he he ,
Pages: