Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: Never Had a Boyfriend on: 15-12-2008 05:51 PM
u no no say u wou wou (ugly) princess sef u no sabi spell am how u want take get boyfriend, abeg enter bush
2  Forum / Relationships & Romance / Re: HOW CAN YOU WIN A GIRL'S HEART on: 15-12-2008 05:47 PM
tah forget tat tin wetin be fall in luv abi wetin u dey call am, come u no dey shame wey u dey find how to win girl hart, well weda u go follo win in yansh and im famili. in short i dey vex pass everi bodi, i wish i ft break dis guy head.
Pages: