Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: Things African mums say( most esepically naija mum) on: 15-04-2012 01:26 PM
NA PRICK WE MAN GET NA HIM HE DE TAKE SLEEP WITH HIM WIFE I NO FIT GIVE U WATIN I NO GET FOOLISH PIKIN WANT KILL ME BEFORE MY TIME
2  Forum / Relationships & Romance / Re: Things African mums say( most esepically naija mum) on: 15-04-2012 11:22 AM
Quote from: PSGOMBWER on 15-04-2012 10:42 AM
Child mom give me some to eat, Mom go look for woman we born we no de eat because she get pikin if you find one come take

You say you no go hear word abi? you go hear by force na your body go tell you

Child- mommy dem say make we buy two pencil if not make we no come school monday. Mom- your teacher e be like say something de worry am for head watin u need 2 pencil for u want write to the whole world

Child come back home with new things. Mom come where do u get this u don de work for somewhere, ehnnn the day u go pay that boy de come oo

Gilr always talking to too many boys. Mom come u no de shame people go de look u like ashawo today james, 2moro tunde my hand no de ooo

children of now adays don spoil oo

Child do something bad Mom says i go show u say na me born u today. small pikin we climb 200 stories building before i see lagos. mommy go sit down to see am

Child do something bad to some one older. Mom no be your fault na wall fall for small goat to climb
3  Forum / Relationships & Romance / Re: Things African mums say( most esepically naija mum) on: 15-04-2012 10:42 AM