Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: HE WAS RAPED on: 19-10-2010 03:45 PM
Make una nor go rape enter wahala ohhh, my hand nor dey ohhh,if anyone want rape me  make  she first tell  me wetin she go do to me then i go tell her wetin i like pass. To be honest,is not good to rape a girl but is good for a girl to rape man  na better thing and enjoyment,no fighting of dating more than one girl,they all just come  once.
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastor rapes job seeker during vigil on the altar on: 19-10-2010 02:57 PM
I don't think many people know what is called rape? Even though the girl agree to sleep with pastor b4 and  later on she decided not to have sex , after they are undress then the girl said she don't want and pastor pet her and promise heaven and health so that he can make  love to  her and she did not want it 100 percent,that is also rape even though the two agree b4 and later on she did not enjoy the sex  she can call it rape
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I dey see danger! ‘MEND’ Threatens To Bomb Abuja, Again on: 17-10-2010 01:45 PM
Na so my broda,make we dey look wetin go happen to the thieves.
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: ABU Students Pour Acid on Lecturers on: 17-10-2010 01:33 PM
Nor concern me and u Aj
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: ABU Students Pour Acid on Lecturers on: 17-10-2010 12:58 PM
Who do bad make them use their  head carry an,those who received the acid sugger water who know wetin them don still do to other ppl,so things dey happen with reasons,God dey look everyone sha.
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Grammatical Blunders Made By Mrs. Jonathan on: 17-10-2010 12:30 PM
Make una short up una mouth, una wey go d school after many yrs wetin una use an get from the gvt? Our first lady she try,she for just speak wetin people go understand, even that English nor be our language, na long throat dey worry us and  oversabi for English matter.If u go to most of oyibo land na their language u go speak even though most them can speak English they don't care about other languages, make we dey appreciate our own things. she try pass Ghana presido,that man English dey kill person.
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I dey see danger! ‘MEND’ Threatens To Bomb Abuja, Again on: 17-10-2010 08:55 AM
Quote from: ajanni on 16-10-2010 11:04 PM
you should know that fear no dey catch the choice one of GOD now , even if i dey there , i must pass through without any difficulty , if somebody like obasanjo and Abdul Salam Abubakar can escape that , why not me ? i will pass and pass there 1oo1 like that building wey dey V I so
why person no go fear? when they are bombing wrong place,if them want bomb make them know who cheat on them, nor be poor ppl wey dey sell market 4 road side or who is strongly to go work in the morning or coming home
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I dey see danger! ‘MEND’ Threatens To Bomb Abuja, Again on: 17-10-2010 08:52 AM
This una bomb matter for FCT so make una take am easy, make una  know were una surpose to go enter, abeg make una  nor near Benin City,we get small peace na,also make una take an easy na so Irak,Iran and Pakistan take  start play play na those coutries take spoiled 4now  na.

If una dey vex 4 person or group of people  make  una  bomb the right place than to bomb innocent and poor people,anyway e don too much 4 our blessed land,my own matter 4 inside who know say go fit repare the country and also if they say na through bomb them go take repare the place we dey look una. All days for theif one day 4 the owner.
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Why I Allowed Dad To Impregnate Me –16-year-old Girl on: 17-10-2010 08:42 AM
Na waoh 4 that man ohhhhhhh  and his daughter, how man go dey do his daughter jigijigi and bumper2bumper? They have to abort that pregnancy and send that stupid,idiot and evil man to 70yrs inprisonment. Now who wan come marry that girl na wey her papa just dey give water to right from small pikin level? No devil work here, and who is the devil na ? Is the stupid man.
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastor rapes job seeker during vigil on the altar on: 17-10-2010 08:33 AM
Fake Church 2much 4 that country ,dem just dey use the name of God take dey spoile people life,God no go forgive una the way una dey take dey spoile people life through name of God.
Pages: