Show Posts
Pages:
1  Forum / Politics / Re: Stupid Americans mocks Nigeria on: 15-01-2010 12:34 PM
una jus dey yan like say una no sabi wetin dey.  everitime wey dem dey fight for North dey kill their felow naijas, una no no say america dey recodam for una  seteee Mutalabu com kuku anointam wit oil..so america go talk.... make una no blame america cos una for 1st of all gada una hse first befor una go dem blame oyibo. Huh?
2  Forum / The Buzz Central / Re: Timaya arrested for disrupting peace in church on: 3-09-2009 04:45 PM
B4 nko?Huh??? from their frut u go no dem now..from Express sharp sharp to Timaya sharp sharp!! hmmmmm false religion.. na their product bi that.
Pages: