A beg, this one don too much. Na so so this religous fanatics too dey cos wahala for us in this our great naija. I take God beg una US people, make una no make that boy see next year. Just as him brothers once finish one young footballer south east naija, wey once carry drug enter there country 2years ago |