Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Failed States Index: Nigeria ranked 15 out of 177 nations on: 20-07-2009 09:32 AM
Na them sabi if them like make them rank us NO.1.   naija still remain naija, it is our culture to jolly so let us forget that one. Fela say my brother make you no follow book ooo look am and go your way. Make who dey purshu money tight himself and forget this there level of wayo. All this one na another way of using statement take presicute naija, if them like make them fall for them na them sabi, but me i still dey on top of them any time any day. I don cap.
2  Forum / Religion / Re: Is tattoo demonic? on: 17-04-2009 11:00 AM
every man with his or her wanrant so if u do good na ur wahala if u do bad na u sabi. all i no is that one day ur eyes will see. do what u like OK.
3  Forum / Relationships & Romance / Re: Am I Too Young To Get Married? on: 17-04-2009 10:51 AM
why u can get marry even at 15 it dose not realy matter's, all u have to know is that every day in life in chalange so i will advise you to go ahead and get marry without waisting time for men are hard to get for marrage now.
Pages: