Buhari!!! We Know ur type... Your Crocodile tears have no effect on Nigerians If truely u have good intentions for Nigerian Youth what have you done for their betterment? U dont have to b d world governor to effect changes in ur neighbourhood!!!!!
Abeg if pesin dey do good work make una try apriciate am... Dis teknology no b for general publik na 4 advanced engineers and akitect dem. D nation sopose learn 4rm dis giant leap. Fasola dey try no b small.