so the guy just see ur chic for street propose to her abi? abeg make una give me new gist abeg,, dem go don dey see or gist for weeks, months or may be years b4 all dat proposal gist fit come inside o,, abeg develop urself first b4 u start to worry about de M word, love full everywhere if u look closely,, cheers man |