Show Posts
Pages:
1  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: AKPOMIEMIE AND REINHARD BONKE..LIVE IN WARRI on: 4-06-2009 07:12 PM
All corect you are too much abeg,you fall my hand i cant shout.
2  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: TV Boyfriend on: 1-06-2009 07:22 PM
poor boy sha well,Kilomode mo.
3  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Do u want a DOG? on: 1-06-2009 07:16 PM
O boy why u. no collect the dog go give ur girl make d.dog dey do mai guard for ur girl.na nice idea.
4  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: girrrrrrrrls! on: 1-06-2009 07:12 PM
i go happy wella,bcos girls no go fit dey do shakara 4we boys,as their values don depreciate big time.and for d. S.U.girls,NA DEM GOdey pretty pass,as they are pancache free.i.e 100% natural.   
5  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SUPER ROMANTIC PASTOR on: 1-06-2009 07:00 PM
ee funny sha oo.But at the same you don spoil.kai ,ayama,u.routty.
6  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Igbo Man, Yoruba Man and Chinese Man at Lunch on: 1-06-2009 06:28 PM
kudos guy,but d.thing dey irritate me.i almost vormit.
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: reduce stress with...... on: 23-05-2009 06:19 PM
why e b.sey all of u boys,dey behave like smal children,dey vex,dey yarn anyhow& dey mestaform anyhow.Dey there,na hungry na im no worry una
Pages: