Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The Human Right Activist Chief Gani Fawehinmi is dead.... Is it natural Death? on: 6-09-2009 03:16 PM
wow,wat a great man he was!may his soul rest in peace amen!!.............naija pple make we try do something about dis our country ooooh,nor be so we go dey dey ooh all dis idiots way call den selfs our leader nor dey represent our interest at all,d level b say na to dey kidnap den one by one.abi hw una see na!!!
2  Forum / Relationships & Romance / Re: help ... i need someone`s advise on: 10-06-2009 10:18 PM
MY GUY JUST STILL GIVE AN UR OWN GIRL FRND MAKE E BANG TOO SO DAT UNA GO B D SAME AGAIN EHHHHHHHH. Angry
Pages: