Toggle navigation
Gistmania Home
LATEST
HEADLINES
PHOTOS
FORUMS
NAIJAPALS
MENU
Photo Galleries
Login
Register
Show Posts
Pages:
1
Forum
/
Naijapals Base (Metro life)
/
Re: why does Former President Obasanjo Sleeps during events?
on: 7-07-2010 12:06 PM
Wait oh! All of una no know say de man don old? Im suppose 2 dey rest now jare, dem go dey invite am come 1 occassion or d other. Baba, sleep jare u don tire.
2
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: Can You Attend Your Ex Gf Or Bf Birthday
on: 1-07-2010 04:37 PM
@Blings na ur side i dey jare! Me i go attend am with my new chic wey replace am so dat she go dey see wetin she dey miss.
Pages: