Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: Yola: letter of death as Student gives HIV to 124 including Lecturers ! on: 16-12-2009 10:59 AM
My bros dem if u no fit hold ur penis abeg go castrate hmm now.....
or if u fit run run now and if u not get leg to run go borrow. Sad
2  Forum / Sports / Re: German goalkeeper urinates during match? (Video inside) on: 16-12-2009 10:44 AM
una dey advise am make he dey piss for field abi, one day he go shit for field.
 na del i go come see weti una go talk.
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lesbians amongst us on: 8-12-2009 11:17 AM
thats bullshit.......... is not fair.
Pages: