For me, i dont care who does, just remember, Love your neighbour.....but dont be caught. The only criminal na the person wey dem catch. If u fit do am dey go, even as my babe, just hold your side and no fall ur hand, one wrong step, i boot you out because i expect the same from you. Two can play this game and they indeed PLAY IT WELL.
