Yoruba people are the best in the world?



? hahahahhahaahahhahahahahahhahahahahahahhahahahahhahahaha. chei i no fit stop laughing. or do u mean that yoruba people are the most stupidest people in the world? then u make a mistake and wrote best? i thought sooo. yoruba are the most useless people on Earth. lol. hahahahahhahahahahahahha, boy ur funny.
You this girl...can´t you just get something to do than to come here and start saying rubbish,see some irresponsible Igbo like you are here in spain packing the dirt that the spanish people don abandon the irresponsible Igbo like u go pack ham go Nigeria sey dey don bring container....they are phyuking us up here...not all Igbo people dey do dis kind thing but useless Igbo people like you and im very sure that is what you are doing in London even if that is what you dey do e better pass ashewo wey u dey take join ham...wetin dey do u self if you know sey u wan popular kill somebody make dem show u for TELEVISION and make dem deport you....Foolish Igbo girl.I get Igbo friends wey dey look for the way dem go achieve good thing in life dey get no time for all the rubbish you dey say...u know look for the way you go make ham, make you go settle for Nigeria and live good life you are in London suffering and smilling......GOAT.Wetin dey make you happy self? se na bcos you be first person wey go London in your family.......u no see some Yorubas,some good Igbos and Hausa wey dey Nigeria wey dey live better life pass u? u dey craze...
See this foolish AJEPAKO WEY WAN CLAIM AJEBO....haaaa. You talk sey all the yoruba dem dirty...come tell me how ur house wey dey London and Nigeria be....No be one room all una dey share...u come get opportunity to go London you come they do like sey you come from a house wey get 10 rooms.....better mind you speech............ARRIBA NIGERIA Y TAMBIEM ARRIBA YORUBA. YORUBA ES MEJOR................................