nawaa i dey vex, if i be oluwa, allah. maka chukwu i go put them to hell fire. they take food wey GOD create dey play, i go advise them because na me be general sani na u sabi others, romantical adviser on romantic issue , on this issue make them go meet there meguard to solve the equation for them ,as correct gees and homeboys wey full area no reach there taste ,tufia kwa nna m nuru m nne m muta m kedu ka mu ga esi yara inwe nwa?

aluu?
