Show Posts
Pages:
1  Forum / Law and Crime / Re: Man Beaten To Death By Wife And Her Lover; After They Were Caught Making Lov on: 9-09-2009 06:55 PM
kaii wetin this life dey turn too na waooooooooo........i go dey fear woman now
2  Forum / Relationships & Romance / Re: A Baby on: 9-09-2009 06:25 PM
hey dude....i dey always fear when he don reach pikin matter but if that what you want for yourself......i go only tell you to be wise thats what my father will tell me......BE WISE........soljar
3  Forum / Relationships & Romance / Re: She left me again....I need to move forward but I can't..HELP on: 4-09-2009 12:16 PM
oboy na you know your body......just becos she leave you na only she b the woman for this earth.....Huh?Huh?Huh??oboy no sleeping on bike ooooooooooooo
4  Forum / Relationships & Romance / Re: ASUU strike increasing prostitution on: 4-09-2009 11:00 AM
ahhhhhhhhhhhhhhhhh assuu why?Huh?Huh?Huh?
5  Forum / Relationships & Romance / Re: what is this talk with men wanting their freedom? on: 4-09-2009 10:49 AM
have already gotten my freedom depends on how i make use off this freedom.............someone tell me how?Huh?Huh?Huh??
6  Forum / Relationships & Romance / Re: AFTER DOING BOY/GIRL FRIEND AND YOU CAN PERFORM AGAIN AFTER MARRIAGE WHAT HAPPEN on: 1-09-2009 12:18 PM
you dey phyuk oooooooooo......make i give you suggestioon go meet those aboki wen dey sell burantashe use am make you tell me welther you no go perform well again....
7  Forum / Relationships & Romance / Re: when a lady gets to like talking with ur best friend... on: 1-09-2009 12:08 PM
oboy then don tell you wetiin you go do try am see welther he go work if he no work let me know i go tell you another sugestion okay no forget oooooooooo.....
8  Forum / Relationships & Romance / Re: ASUU strike increasing prostitution on: 1-09-2009 11:40 AM
all my naija pals how una dey men i just join this site.....and i am beginning to enjoy it...........about the strike i guess the strike is just FUN welther prostitution or not i am enjoying the strrike
Pages: