Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Apologize To Van Vicker Or Don't Come To Ghana.Movie Directors Warns Tonto Dikeh on: 8-09-2011 10:12 PM
see dis people wey nigeria pick 4rm gutter in movie industrie don begin dey fill on top of d world....waitin dey worry una self if VAN and TANTO get miss understanding dey fit settle their self bcoz na d same movie line dem dey.....hw i wish i fit catch dat stupid ghana movie director wey compare RMD with dat small boy (VAN) wey he stil dey suck Bosom  4 movie industrie i 4 twick him neck......make dem take time.if dem wan talk to TANTO make dem talk to her but make dem non compare any najia actors or actress to their own.i rest my case i non wan vess past dis one.
2  Forum / Relationships & Romance / Re: Would you keep a rape pregnancy? on: 28-09-2009 06:08 PM
no t will be bad to keep rape pregnancy
Pages: