i no go say na luck

naija take beat mozambique o? that calamity tru, tru YOBO no get injury him just dey ashamed for all the rubbish wey him don play all this while
kudos to osaze

wey God use to revive naija, if not AMODU house for dey on fire by now.Bcos boys dey vex

for him vampire face.