Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 'Dead' Boy Sits Up, Asks for Water at his Own Funeral, Dies Again on: 7-06-2012 02:46 AM
This lie nor dey sweet. abeg look for another lie come
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: RACISM IN LIBYA! Nigerians Are Killed Like Chicken In Libya! on: 1-09-2011 04:01 AM
This story nor show say dem kill nigerians oooo. All this posters nar to make story sweet and shocking. Anything wen men see 4 jungle them go bear am. make una live them alone. only the strong survive. If niger good for why dem go run from niger. make we check am very well oooooo. Nar God go help us in our struggles Tongue
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "Thank God We're Not A Nigerians" - Ghana Boys Diss Nigeria [Music Video] on: 13-08-2011 07:03 AM
Quote from: micke83 on 12-08-2011 03:37 PM
Quote from: ekna on 12-08-2011 12:17 PM
u guys are all dump. how dare u people insults ghanaians when u dnt even know if these artist are ghanaians.
wise up ok. nevetheless ghanaians are still better than nigerians. lol



you see what your own sister is doing there in ghana,i know she must be  your own blood sister you guyz bear same surname  "Ekua manssa kissi" while she bear "Owusua comfort kissi" you see you peoples lives? and u have mouth to say you guyz are better than us let me just catch you, idiot like you!!
check out this disgusting dead ghanaians, see ghanaian gorilla woman still dey dance with her semetary. i wonder how many ghanaians don die inside this big honeypotrihoneypot; ooooVooooKoooooo...lol
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "Thank God We're Not A Nigerians" - Ghana Boys Diss Nigeria [Music Video] on: 12-08-2011 06:14 PM
Quote from: jerry2tobias on 12-08-2011 06:01 PM
Sum body 4rom 9ja say nigeria Jagajaga, watin u want other 2 say?
ur papa jagajaga. Ghana jagajaga. all of u jagajaga. ur president John Atta Mills is jagajaga. ur generation jagajaga
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "Thank God We're Not A Nigerians" - Ghana Boys Diss Nigeria [Music Video] on: 12-08-2011 05:32 PM
Quote from: micke83 on 12-08-2011 04:34 PM
Quote from: ekna on 12-08-2011 03:39 PM
all these foolish nigerians, who wants to be a nigerian.
dirty country, dirty people, dirty lifestyle, thiefs. so countless. am blessed to be a ghanaian


When ever i heard the name"GHANA" i remember you bcos that country ghana look just stupid as you look,when i saw ur pic damn ghana was writing all over u guyz are  damn freaky ugly!!!!


bro nar dead girl. leave dat stinking girl
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "Thank God We're Not A Nigerians" - Ghana Boys Diss Nigeria [Music Video] on: 12-08-2011 04:28 PM
Quote from: ekna on 12-08-2011 04:01 PM
Quote from: micke83 on 12-08-2011 03:37 PM
Quote from: ekna on 12-08-2011 12:17 PM
u guys are all dump. how dare u people insults ghanaians when u dnt even know if these artist are ghanaians.
wise up ok. nevetheless ghanaians are still better than nigerians. lol



you see what your own sister is doing there in ghana,i know she must be  your own blood sister you guyz bear same surname  "Ekua manssa kissi" while she bear "Owusua comfort kissi" you see you peoples lives? and u have mouth to say you guyz are better than us let me just catch you, idiot like you!!

who is this ghana girl? u still dey voice for where african kings and queens dey talk? she should be ashame of being a ghanaian. ghana president nor go fit stand where i stand. dem know nar! this dead girl resemble ashawo wen dey look 4 naija big boys to date 4 this site. she don fail...lol
.


this location is not even in ghana. get your facts well ok. kwasia mumu
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "Thank God We're Not A Nigerians" - Ghana Boys Diss Nigeria [Music Video] on: 12-08-2011 04:21 PM
Quote from: Omapri on 12-08-2011 03:57 PM
Quote from: okwas on 12-08-2011 03:46 PM
EWOOOOOOOO THIS PEOPLE HUMMMM ,FIRST QUESTION  I WILL ASK THEM ,WHO SPOIL THE NIGERIAN NAME IN THE WORLD EXPECIALY OUR PASS PORT ,IS IT NOT GHANA PEOPLE ,NIGERIA NO GOOD NIGERIA NO GOOD NA DEM DISTROL OUR IMAGE ?


they didnt destroy anytn...nigeria has bad gov...am nigerian as well so no one shuld tlk rubbish...the earlier we find soln to our problems n solve it the beta for all of us.
who is this ghana girl? u still dey voice for where african kings and queens dey talk? she should be ashame of being a ghanaian. ghana president nor go fit stand where i stand. dem know nar! this dead girl resemble ashawo wen dey look 4 naija big boys to date 4 this site. she don fail...lol
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "Thank God We're Not A Nigerians" - Ghana Boys Diss Nigeria [Music Video] (Page 13) on: 12-08-2011 03:50 PM
make dem free me ooooooooooooo...! i dey vex for this Ghanaians  lunatics
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "Thank God We're Not A Nigerians" - Ghana Boys Diss Nigeria [Music Video] (Page 12) on: 12-08-2011 03:32 PM
This is me ozigbo 1. live in cambodia. This fools knows the future of nigeria. we don go far.......! ok. check out their instrumental rubbish, we gat stars dat is shaking the world presently. BABA GOD MOLOWO NONI! dem know very well say niger pass dem long time. dem dey our back, and dem nor fear dem insult BABA FELA. Ogun go fire dem all. ghana wen nigeria don feed for long time dey prize. wetin dem prize, dem must buy am. nigerians get swagg, styles. and we all are intelligence. nigerian man can job any president if dem fall mugu. We det game fully. notin dey happen, we BAM. Ghana clear road for men wen sabi. fire burn u all. jealousy kill u all. from now i go dey beat any ghana man any part of the world. e don set!
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Waste: Jonathan's Inauguration to Cost N5 billion on: 30-05-2011 07:44 PM
I hate Nigerians starting from badluck jonathan. Anyway make u nor think say all this money when u dey thief go buy una life. Politicians una nor get conscience oooooo! see as people need help all over our country. una dey enjoy to see people dey suffer and una dey enjoy vanity. look yaradua now. he is dead. money can not buy can by life. niga! nija!! nija!!! eoooooooh! make we leave am for God. dem go shame soon
Pages: