Show Posts
Pages:
1  Forum / Education / Re: Nigerian Twins Make Record For High School on: 24-03-2010 07:09 AM
wonderful God will see them through.
2  Forum / Politics / Re: Nigeria's acting president sacks Cabinet on: 19-03-2010 06:23 PM
gud thinking na now you de think like pure niger delta....abeg no dey sleep for board ooooooooooooooh.GOD IS WITH YOU>
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A dog with human body found by a hunter in Badagry, Nigeria on: 6-11-2009 05:35 AM
na big lieyer u bee,why news no carry
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Alfa Impregnates Client’s Wife on: 6-11-2009 05:31 AM
shebi she bin de find pikin nw oga prof don give van so wetin be her problem.you no want stay wth ham yoo go carry bely......live that unpatient woman.
Pages: