Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Women fight against legalization of Prostitution in Nigeria on: 18-10-2011 12:06 AM
all of una wey call una self say na una dey lead nigerians sha shame no dey una face?abi una want to tell us say una no dey travel at all?na una make dose monkey wey call them self whirte dey use of do yeye,every yr una want make  we the citize come stand 4 sun vote 4 una,una come enter come dey feel so important,the oil wey GOD use bless us.waiting una  dey use ham do 4 us,we no get good road,the worst be say no light,water,ever de cite bus wey una bring dey cose every time una dey hold meeting bt we no dey see de head of de talk still una go want make we vote again,surpose una to do this lovely country well.na about prostitution una put una eye inside una no go die better.
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Women fight against legalization of Prostitution in Nigeria on: 17-10-2011 11:52 PM
Quote from: nametalkam on 15-10-2011 07:19 AM
Two months after Halima, a-15year old girl was introduced to sleeping with older men in the town, her lifestyle went a different direction.

All the way from Kaduna, she was brought by her sister’s friend to study in Lagos. Right now, she has no reason going back from her new profession.

Just like a child’s play, commercial sex , popularly called prostitution has come to stay in Nigeria. And going by Deputy Senate President, Senator Ike Ekweremadu who is canvassing for its legalization, it may be possible for prostitution to be legally appreciated.

Those who have been in the hiding may come forth boldly to exploit their potentials while people who have been having second thoughts about the business might be considering the possibility of going into it at all cost.

According Ekweremadu, “We need to regulate prostitution in this country so that if anyone wants to indulge in prostitution, the person should be registered and issued with a licence. If we say we want to stop it, it would be difficult. It is done in other countries; let us regulate it by issuing licence.”


Nwosu – Juba, Yemi Odiadi, Ngozi Ezeilo, Margaret Ogbanga and Okei-Odumakin

Reacting to his statement, wife of Lagos State Governor, Mrs. Abimbola Fashola warned the National Assembly not to consider suggestions to legalize prostitution in the country.Many Nigerians have been expressing dismay and disappointment over the Deputy Senate President’s campaign.

It is against this background that Saturday Vanguard sampled the opinions of women activists in Nigeria over the issue of legalizing prostitution .

While some are of the opinion that permitting prostitution in the country is unlawful, others said it would serve as protection and measures for checkmating violation against the right of the woman.

According to Mr.Uche Ezechukwu, legalizing commercial sex is licence to transmitting HIV and other segxwally transmitted diseases.
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Redeemed Pastor Arrested Over N8m Fraud on: 28-07-2010 04:51 AM
 Grin   ...well,.. pastor wat eva , dont  4get 2 pay ur tihtes ok.
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Druglord Jailed 20 Years In South Africa on: 2-06-2010 05:35 PM
when naiji go change?every bad thing 4 this life na our head e dey go why?if our leaders no good,that one no go make us self dey bad,i wish make anybody wey won give us bad name,make them dey kill them cos we too much,all the bad ppl don cover the good onces
Pages: