Show Posts
Pages:
1  Forum / Education / Re: Nigerian Twins Make Record For High School on: 7-03-2010 01:59 PM
WONDERS SHALL NEVER END.ABEG SEE AS POOR MAN PIKINS DEY TAKE EM BRINE DEY DO BETTER TIN FOR EM SEF BUT ALL THIS OUR LION BIG FOR NOTIN OLD FOOLS WAY CALL DEM SELS AS OUR LEADER AS THEIR PIKIN DEY TAKE DISGRACE THIS OUR BELOVE COUNTRY FOR OYINBO LAND.GOD GO DEY PUNISH MONKEY
THE OLY TIN DEM SABI NA MONEY AND DISGRACE.ABEG THE TWINS I THANK UNA WELL WELL
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Audacious Robbers Eat, Bathe, Watch Movie In Victims’ House on: 21-02-2010 08:18 AM
why them no fit line all this policemen them and just use gun finish them cuz they are all evil.person dem thief am for nite and you wey call yoursef police come dey thief am your own for day time una no get shame small sef.no wonder policemen no dey prograss for life.the evil dat men do live with them and after them check out their childred na cult nembers or rubbers.GOD PUNISH MONKEY[POLICEMEN IN BLACK]
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NDLEA sacked me because I refused abortion on: 21-02-2010 08:01 AM
abeg ;)which fathers or mothers way we get for power sit for this our country way no gat shame and pity for the less privailage and na watin them teach thier pikins for them house.me na their pikins i dey pity cuz wen this pikins of this so call leaders of this our country go look for mercy,mercy go dey very far from them.no bi me talk am na bible talk
4  Forum / Health / Re: How to get a perfect complexion on: 21-10-2009 04:07 PM
u sure say no bi money you dey find
5  Forum / Relationships & Romance / Re: Simple things you remember about someone special - past or present on: 16-10-2009 12:54 PM
NA WA OHHHHHHHHHHHH.ABI YOU LEAVE THE GUY FOR A GIRL LIKE U
6  Forum / Relationships & Romance / Re: NEED A FRIEND...SOMEONE HERE N DA STATES on: 16-10-2009 12:27 PM
AM HIA IF YOU NEED A SHOULDER TO REST ON.
Pages: