OCTOPUS PAUL WAS ASKED IF LIVERPOOL WILL BE RELEGATED THIS SEASON............ THE ANSWER WAS SOMEHW, Rafael Benitez just dey laugh say tank God i know say dis kind thing wan happen that why i run comot make dey no blame me.
500 million naira means nothin to soludo.......................... what about all our moni wey him don pac 4rm central bank................................ him go fit recova de moni within an hour, so mak him jus dash them no wahala