After how many years...wetin dey always do these people self.....the man na father of internet wether dem like am or not shey becos him be black?.....wetin even pain dem pass say na 9ja man lol........The man is among the greatest black people in the world....all these allegations should stop...Dora dis doesnt call for investigation dis calls for telling them to stop tarnishing our image...
