B/cos she no abort her pikin, nahim government kon sack am, nawaooooo. And na dem go dey say make we not abort our pregnancy, waitin una want say make we do 4 dis country? make una tell us where we dey 4 dis country, Nigerian oooooooo. Bad Xter, Bad government. Bad people, Bad country. |