Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Pictures of Dbanj and Genevieve at Psquare's Birthday Party on: 19-11-2010 04:34 PM
Kokomaster get koboko, even Genevvvvvvvvvv also like Koboko. So, make dem carry dey go
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I’m alive, says Obasanjo…debunks death rumour on: 10-08-2010 09:25 AM
Who wan kill baba Iyabo for us now, the man present is both sour and sweet let him live please!
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: North Africa Qaeda offers to help Nigerian Muslims on: 3-02-2010 01:30 PM
Not a good omen for Naija, brothers start praying for God intervention. Though i also smell conspiracy
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Maassive EarthQuake! It's Like EnD of the wOrLd in HAITI on: 14-01-2010 07:09 PM
Its really a sad thing, and man can not asked God why, but God knows why this thing happen, i pray God grant the whole Haitians the fortitude to bear the loss.
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Farouk Abdul-mutallab pictures on: 28-12-2009 03:29 PM
Naija people no fit try kill themselves i no say Mutallab case is just one of those things you cannot control, but Nigerians are not like this, we can kill ourselves, i know people wey dey suffere self no fit attempt killing themselves, but for those wey say na oppostion set please stop that rubbish, which opposition go go do this kind of thing, PDP don fail us no mean we go they kill ourselves to paint PDP black the world already know say PDP that bad omen them be. Naija people na good people we be!
6  Forum / The Buzz Central / Re: Is Timaya realy in Police Custody on: 23-12-2009 03:30 PM
If na true say the guy don kpai, to make im soul rest in perfect peace!, But i no say Timaya no go kill anybody because say the Guy full im self say im dey full Timaya.
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What An Insult To Nigerians on: 14-12-2009 05:28 PM
Bros this one na big insult to we Naija, but make we too change our attitude
8  Forum / Relationships & Romance / Re: Naija Husband and Naija Wife Stereotypes by Tribe on: 12-12-2009 03:13 PM
Husband na husband, and wife na wife whether yoruba, hausa, igbo, fulani, Idfoma, Igala, Egbira, whatsoever tribes the truth just do your part as husband or wife
9  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ScEnArIoS (Naija we hail thee!!) on: 8-12-2009 02:32 PM
Greedy Overload na dey name of this one.
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Kaduna prostitutes offer free sex...lol on: 7-12-2009 11:32 AM
Free sex na wetin self. na sex we want chop we need pepe forget dat rubbish
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Church Worker Rapes 11-Yr Old Girl At Vigil on: 26-11-2009 02:54 PM
Bros I tired 4 dis kind news. May God Forgive the guy sha as He dey there dey cool him feet for cooler
12  Forum / Relationships & Romance / Re: More Nigerians shun marriage — Census Report on: 14-11-2009 12:21 PM
IS DAT A NEW THING ABI NA WAITIN CONCERN THEM.Although it's good they let us knw
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Verdict for Lagos Nood strippers on: 13-11-2009 07:11 PM
This nonesense should be stop. But government should create jobs and give the youths sense of direction
14  Forum / Relationships & Romance / Re: Why does SEX sell???? on: 4-11-2009 05:38 PM
brodas i know no why de tin dey sell ohoo, but ask those who patronise Ashewo them go tell you why
15  Forum / Relationships & Romance / Re: Somali man 112 years old man weds girl of 17 years on: 3-11-2009 04:03 PM
She is actually 17, dont mind the looks know Somalia have been experiencing civil unrest for years now
16  Forum / Sports / Re: U-17 World Cup Shocker: Eaglets Skipper 25 Years Old on: 3-11-2009 02:52 PM
Brodas this age cheat will not take us anywhere, i want to suggest FIFA should be informed so that we will present a more accurate team in the next competition and safe our football
Pages: