Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: Yola: letter of death as Student gives HIV to 124 including Lecturers ! on: 16-12-2009 11:42 AM
if una won straff make una dey use like 5 condoms at once.
2  Forum / Relationships & Romance / Re: Yola: letter of death as Student gives HIV to 124 including Lecturers ! on: 16-12-2009 11:40 AM
who they lie u na say hiv dey,all those thing na jonsing.na all this nonsense story wey then they write,make i ask the person wey post this thing how many people get hiv for nigeria?con dey talk say only one girl give 124men hiv.thunder fire the person mouth.
3  Forum / Relationships & Romance / Re: Yola: letter of death as Student gives HIV to 124 including Lecturers ! on: 16-12-2009 11:37 AM