Guy though u trying 2 make a point,but facts i think shuld b d utmost priority. most pple know dat dese drugs do work but in as much as d side effect is present. but no change why dem dey use ammmmmmmmm.we all know.
No. i won't. bcos only luv in naija, can't keep u going but being faithfull 2 ur religion will keep u going. only wen u are loaded wit cash dats wat can keep ur spouse wit u & of cos wen u are good in bed toooooooo normal level.