Show Posts
|
Pages: |
5
|
Forum / Relationships & Romance / Re: Am back pals!! |
on: 9-05-2012 09:15 AM
|
who come dey tell u dat 1..or u just dey think am 4 ya mind.......no nid telling u but honestly dis site is not more dan six months older dan my profile......so fashi dat 1........if u like I go dash u award 4 oldest naija pals member.......but no try bring out dat ur koboko..., bcuz u fit surprise as u go take ya hand dey whip ya self ...... na advice oooo ....ur still welcome back anywayz
U no know me abi? av u heard of Haram Boko? | | |
8
|
Forum / Relationships & Romance / Am back pals!! |
on: 9-05-2012 12:21 AM
| PALS MR WORLD IS BACK OO, AFTER ALMOST 1 YEAR OF BATTLING TO GET MY ACCOUNT BACK, JUST THIS EVENING I RECOVERED MY NP ACCOUNT, AM SO HAPPY, I MISS ALL OF U, MAZI,MISS_PRECIOUS,MALLORCA,ONYII,AJANNI,DIPLOMATIK,HOPEA,SOPHIEBABIE,DIVINEPROJECT,CYRIL4CHRIST,BLINGS_IS_BACK,ERIKAAKPAN,ONCHEDU,PREETYINSTICT,SKYGURL,VIXENX,DGUY,LUUVY,MONEYINBRAKEMI AND SO MANY OTHERS THAT I COULDN'T REMEMBER THEIR NAMES,.............HOPE UNA STILL RECOGNIZE DIS FACE OO | | |
15
|
Forum / Relationships & Romance / Re: im confused (Page 20) |
on: 16-11-2010 02:13 AM
| @poster did u say u're a writer??..is dis post some fictional work??...well i'm sure u won't blame me if i say i do nt blieve...cos it does not pass a reasonable man's test... Thank u
Only a fool will believe dis post | | |
19
|
Forum / Relationships & Romance / Re: im confused |
on: 16-11-2010 12:38 AM
| This is a lie...if it truth, U shouldn't post it in naijapals or is ur naijapals "MUGUS" illiterate that they can't read this nor identify ur username? come on, i don tey for lie lie business so go and sleep..... | | | |